Midevibez





HOME | MUSIC | VIDEO | ALBUMS | LYRICS | MIXTAPES



« | »

Davido – “Jowo” (Lyrics)

0

by on

Davido – “Jowo” (Lyrics)

[Intro]
My baby jo, jo jowo
Jo, jo jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

[Verse 1]
One time, three (tiri) gbosa for the two person wey born you
I never want to try lose you, try dem no born me well
I no fit tire for your matter, lai lai say I no do
Suddenly man calm down, man down for only you, yeah

[Pre-Chorus]
Many, many man they try to whyne you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
But I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney

[Chorus]
So me say jo oo, jowo
Look into my ?yes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi
Jo, jowo
Look into my ?yes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh

[Post-Chorus]
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

[Verse 2]
Amina, zomana
Answer me jor, chasin’ me now
It be like you be my destiny, nah
This kind of love e no dey similar
Amina, mutu mina
Mo la e go, gbo temi na
No-no no me, ori kakirimo
Su momi girl, baby speak to me now

[Pre-Chorus]
Many, many man they try to whyne you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
But I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whyne, dem just be whiney

[Chorus]
So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oya raga, raga, ragabomi
Jo oo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi

[Post-Chorus]
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

(Napji killing this wan)

Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

(Magic Boy, take it easy on the beat)

Download linksto some mp3 files might be broken; kindly report any broken link using the comment section. Having troubles downloading any music on MideVibez? CLICK HERE TO REPORT.

Read Also

Click to see more posts about Davido
Categories: Lyrics


0 Comments Drop a Comment

Leave a Reply

Name:

Comment:




Music of the Week
Ayra Starr Sability

Video of the Week

« | »


Looking for something? Search below





Recent Posts


Pages



escort

- boşanma avukatı - deneme bonusu veren siteler