- Artist: Oxlade
- Released: 2025
- Duration: 00:00
Download Oxlade – OXLADE – OLAOLUWA Mp3
You can cop this fresh music released by Oxlade in the year 2025, for music audience to derive pleasure and vibes from it.
Listen and share your thought below:
Oxlade – OXLADE – OLAOLUWA lyrics
Many things dey my mind
O many sacrifice
So many mountain wey omo, boy gats to climb
So many candlelights, lights
No fit rest, no fit drink water
This journey’s clear, I dey see proper
Reluctant to the bad omen
Wey dem dey bring come this quarters
So I say, “no vagabond fit touch this jigga”
Oluwa don oil my head my nigga
Talk rubbish, you go reconsider
Download links to some files might be broken; kindly report any broken link using the comment section.
Having troubles downloading any music on MideVibez? CLICK HERE TO REPORT.