Midevibez





HOME | MUSIC | VIDEO | ALBUMS | LYRICS | MIXTAPES



« | »

Rudeboy – Audio Money

0

by on

DOWNLOAD MUSIC MP3

JOIN OUR MOVIE TELEGRAM CHANNEL

Rudeboy – Audio Money

Download Rudeboy Audio Money Mp3

Rudeboy – Audio Money Mp3 Download; Nigerian singer, Rudeboy drops a follow-up single to his recently released single tagged ‘Reason With Me,' which was produced by Lord Sky.

This new track tagged “Audio Money“.

Download, Listen & Enjoy.

DOWNLOAD MP3

DOWNLOAD SEVER 1

Oh no (LordSky on the beat), na audio
Oh no (Rude-)
Oh no, na audio
Oh no
Everybody rich for Instagram (listen)
Poor man no dey for Instagram (at all)
Dem call me like say na me start am (yeah)
Living fake life with cheap data
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
Slow down slow down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
Calm down, calm down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
You wey dey form giveaway
Your landlord dey chase you away
Your family den you don sideline
Owo dey blow you, you dey blow timeline
Ten billion on flossy
Too much money can be nothing
So turn down de volume of your radio
The money wey we no see na audio
Account dey red perere
Your body dey shack elele
Them dey there hail you
Owo dey slap you
Slow down slow down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
Who get ear make dem hear
The life dem dey show, no be here
No pick up stones wey nobody throw dem
And build dem mansion in the air
Slow down my brother, oh no
Calm down my sister
‘Cause dem money na just audio
Account dey red perere
Your body dey shack elele
Dem dey der dey hail you
Owo dey slap you
Slow down slow down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
Oh no, na audio
Oh no
Oh no, na audio
Oh no

Read Also

RECOMMENDED SONGS FOR YOU

Song Digga D – 6+4 Song Digga D – Double Tap Days Song Digga D – Shotty Shane Song Digga D – I Heard ft Kay-O Song Digga D – What’s Love? Song Digga D – Never Fear Song Digga D – They Wanna Know ft. Aystar Song Digga D – Imagine ft. Sav’o Song Digga D – No Diet Song Digga D – P4DP Song Digga D – Grey Tracky ft. Ivorian Doll Song NMIXX – Love Me Like This Song NMIXX – PAXXWORD Song NMIXX – Just Did It Song NMIXX – My Gosh Song NMIXX – HOME Song AK – Relentless Song Ali Gatie – Seasonal Love Song Astrid S – Fuck Off Song INNA – My Crystal Nails Song Joy Oladokun & Noah Kahan – We’re All Gonna Die Song Kodie Shane – Break Me Song Matchbox Twenty – Wild Dogs (Running in a Slow Dream) Song MIRROR – RUMOURS Song Morgan Evans – On My Own Again
Click to see more posts about Rudeboy
Categories: Music


0 Comments Drop a Comment

Leave a Reply

Name:

Comment:




Music of the Week
Ayra Starr Sability

Video of the Week

« | »


Looking for something? Search below





Recent Posts


Pages



escort

-
eskort eskisehir
- boşanma avukatı